musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - TEMPTATIONS - OMAH LAY - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
Temptations letra
(BGRZ this is a banger)
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
Omah Lay - Letras
- #DoNotDisturb
- Abeg (feat. DJ Neptune & Joeboy)
- Attention (feat. Justin Bieber)
- Bad Influence
- Can't Relate
- come closer
- Confession
- Damn
- godly
- Hello Brother
- Holy Ghost
- How to Luv
- I
- i'm a mess
- it's yours
- Lo Lo
- Never Forget
- People (feat. Ayra Starr & Libianca)
- Purple Song
- Reason
- Recognize
- Ripo Ripo
- Safe Haven
- Soso
- Soso (Remix) (feat. Ozuna)
- Tell Everybody (feat. Tay Star)
- Temptations
- Understand
- You
top 30 músicas
©2003 - 2024 - musicas.mus.br