musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - BEND YOU - OMAH LAY - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
Bend You letra
I don't like when you sober
You know that
I like e the wet panties
The ones from river Jordan
Or an ocean
The ones from the Atlantis
Wey fit e swallow the owner
Like Jonah
The girls from the Caribbean Sea
Wey fit e take the boner
Till e go down
Hand it over
To the owner
Make I bend you (ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you till you say e don do (ooh)
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you till your mother call you (ooh)
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Na you go talk wetin you come do
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you, ahh (ooh)
Father help me
I hit that pussy motor accident
Road wey lead to happy ending
E no dey hard to kill person
And she knows it all
We got a secret, she no go talk
The things we do when we lock the door
That shit is poison, no antidote
I put my all in till I see evidence
For her face and her leg e dey shake
Like say she get epilepsy
She say the taste is a sweet and e bitter
At the same time peppermint
Crocodile teeth, Skillibeng
Yes, my thing strong, no fit bend o
And my face I innocent
Until I bend you
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you till you say e don do (ooh)
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Bend you till your mother call you (ooh)
(Ooh)
Bend you (ooh), bend you (ooh)
Na you go talk wetin you come do, ooh
Bend you, ooh, bend you, ooh
(Bend you, ahh)
Omah Lay - Letras
- #DoNotDisturb
- Abeg (feat. DJ Neptune & Joeboy)
- Attention (feat. Justin Bieber)
- Bad Influence
- Bend You
- Blessings
- Can't Relate
- come closer
- Confession
- Coping Machanism
- Damn
- DON'T LOVE ME
- godly
- Hello Brother
- Holy Ghost
- How to Luv
- I
- i'm a mess
- imagine (feat. Aich)
- it's yours
- Joanna
- Lo Lo
- Moving
- Never Forget
- One Call (feat. Spinall & Tyla)
- People (feat. Ayra Starr & Libianca)
- Purple Song
- Reason
- Recognize
- Ripo Ripo
- Safe Haven
- Soso
- Soso (Remix) (feat. Ozuna)
- Tears (feat. Kehlani)
- Tell Everybody (feat. Tay Star)
- Temptations
- Understand
- Waist
- You
top 30 músicas
©2003 - 2026 - musicas.mus.br