musicas.mus.br
Letras de músicas - letra de música - letra da música - letras e cifras - letras traduzidas - letra traduzida - lyrics - paroles - lyric - canciones - BLESSINGS - OMAH LAY - música e letra
Utilize o abecedário abaixo para abrir as páginas de letras dos artistas
Blessings letra
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Run
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Korikiri boy don price property for the island
Finally I'm moving out of the zanga
Anything I touch e come dey sound hot
Oooh
I remember when I no dey kolo
Wey the keys for my pambam
Now I put the barney on designer
Cause when oluwa bless you
You redefine her
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout o
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
No ooooooo
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Say na me wey hold the map
So dem follow me without torchlight o
Talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa whole life o
Anybody wey get problem
Come follow me cross border
Anyhow e be Jah go solve them
I'ma bad boy from porter
So I want all the fake people them to die
I no go follow dem sympathize
Forget dig hundredi alert
God is real I can testify
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth o
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout oh no
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
No ooh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh, wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Omah Lay - Letras
- #DoNotDisturb
- Abeg (feat. DJ Neptune & Joeboy)
- Attention (feat. Justin Bieber)
- Bad Influence
- Bend You
- Blessings
- Can't Relate
- come closer
- Confession
- Coping Machanism
- Damn
- DON'T LOVE ME
- godly
- Hello Brother
- Holy Ghost
- How to Luv
- I
- i'm a mess
- imagine (feat. Aich)
- it's yours
- Joanna
- Lo Lo
- Moving
- Never Forget
- One Call (feat. Spinall & Tyla)
- People (feat. Ayra Starr & Libianca)
- Purple Song
- Reason
- Recognize
- Ripo Ripo
- Safe Haven
- Soso
- Soso (Remix) (feat. Ozuna)
- Tears (feat. Kehlani)
- Tell Everybody (feat. Tay Star)
- Temptations
- Understand
- Waist
- You
top 30 músicas
©2003 - 2026 - musicas.mus.br